NAIJA FM Lagos

NAIJA FM Lagos

Lagos 102.7 FM
Puan 3
Dünya sıralaması #19467
Ülke sıralaması #160 Nijerya

Naija Fm 102.7 na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music. The talk talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday life. The music, no go be from only well known local musicians dem, but we go also dey support our upcoming brothers and sisters wey need avenue for their new music.

Diğer frekans

Hakkında

İstasyon iletişim