Pidgin Vibez
Pidgin Vibez
0
Pidgin Vibez Podcast delivers unfiltered, everyday conversations in Nigerian Pidgin English. The show covers trending gist, real-life experiences, funny stories, and normal everyday wahala without a script. It aims to create a community where listeners can laugh, reflect, and enjoy fresh yarnings. The podcast encourages listeners to hit follow so they never miss any episode of the vibez.
Episodet
-
God No Call You! — VeryDarkMan Fires at Tonto Dikeh 01.05.2026If persin dey pray… who give anoda man right to judge am?? But again… if na fake… no be persin go call am out??VDM no hold back at all Tok true… you support am or e cross line??#VDM #TontoDikeh #PidginVibez #NaijaTrending #NaijaGist #NigeriaDrama #VeryDarkMan
-
WHO NEXT? 😡 Police Kill Innocent Nigerian Again | #EndPoliceBrutality 30.04.2026 1minDis one no be story…Dis one na real life 💔Person go commot house jejely…But he no reach house again…”Na so life just end like say e no mean anythingMake we tok true…How many pipo dem go still kpai before e stop?How many hashtags we go trend before justice show?Today na him…Tomorrow fit be YOU 😳Dis video na voice for pipo wey no fit tok againDis video na anger… pain… and truth about wetin dey happen for Naija👇 ABeg I wan hear from you👉 You still dey feel safe for dis kontri?👉 If dis happen for your street, wetin you go do?👉 Who you think suppose take responsibility?DROP YOUR MIND for comment 👇👍 LIKE this video if innocent life matter📢 SHARE make more pipo see am🔔 SUBSCRIBE to Pidgin Vibez ⚠️ This video na for awareness only⚠️ No support for violence, na truth we dey show#EndPoliceBrutality#WhoNext#PidginVibez
-
Deal Don Complete… But At What Cost? (Final Episode Trailer) 25.04.2026Money come…But something bigger collect wetin remain.For this FINAL EPISODE of The Boy Wey Sell Him Shadow, everything finally clear.The deal wey Sani make don reach completion… and the price no be small.Fear spread… people fall…and darkness no gree go again.Full story dey drop for YouTube tomorrow 8:00pm #PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #NigerianMovies
-
He Sell Him Shadow… But Na Him Life Dem Come Carry (Episode 2 Trailer) 24.04.2026Sani think say na small deal…Na just shadow he sell…But that night…Everything change…This na trailer for one deep Nigerian horror story wey go make you think twice about the choices you dey make.Episode 2 dey available on YouTube( Pidgin Vibez) on 25th April, 2026 by 8:00pm 💬 If na you… you go still collect that deal?#PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #NigerianMovies
-
The Boy Wey Sell Him Shadow — Official Trailer (Pidgin Vibez) 23.04.2026If your mama dey die…And na ONLY your shadow fit save am…You go sell am? 😳👇No lie… talk truth!#PidginVibez #NaijaTikTok #StoryTime #AfricanStories #ViralNigeria #HorrorStoryEpisode 1 go drop for YouTube (Pidgin Vibez) on 24th April, 2026 by 8:00pm
-
MAKE DEM SACK ARTETA NOW?! 😡 Arsenal Fans Don Tire! 20.04.2026Make we talk true… 🤔Mikel Arteta still get plan… or na vibes e dey run? Arsenal fans…Make dem SACK am or give am one last chance? 👇👇#ArtetaOut #ArsenalFans #EPLDrama #FootballGist #PidginVibez #NaijaFootball #WhoDeyLie
-
WHO NEXT? Police Harass Innocent Boy | Naija Reality Nobody Dey Talk 19.04.2026 2minDis no be story wey dem write…Na reality wey dey happen evri day for Nigeria…One innocent boy just dey go him way…Police stop am…Before he explain…Dem don label am already…💔 “Na Yahoo boy…”For dis episode of Pidgin Vibez, we break down:👉 Police harassment👉 Fear for society👉 How innocent pipo dey sufferMake you ask yourself:If na you… wetin you go do?Follow Pidgin Vibez Podcast for more real Naija stories wey go open your eyesShare am… make truth waka#PidginVibez #WhoNext #NaijaReality #NigeriaStory #NaijaNoEasy #RealLifeStory
-
WHO NEXT? Tribalism & Religious Division for Nigeria (Pidgin Vibez) 18.04.2026 1minDis episode go touch you deep 💔Nigeria don reach point where:tribe and religion don divide pipo wey suppose be oneBut di truth be say…na innocent pipo dey suffer passDis Pidgin Vibez story go show you:Di real cost of divisionWhy di fight no get winnerAnd di big question… WHO NEXT? 😳🎧 Listen, reflect, and share your thoughts#PidginVibez #WhoNext #NaijaTalk #NigeriaReality #FYP #ViralNaija #StreetTalk
-
2 Years Later… He Became Successful (Episode 4) | Pidgin Vibez 18.04.2026 1minLife don turn… tables don change Di same guy wey she leave… don become di man she dey find But here be di real twist… 👀Dis episode get one lesson wey go hit you deep:Sometimes… na timing destroy real love.If na you… you go forgive?? 👇Follow Pidgin Vibez for more powerful Nigerian stories.#PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk #fyp
-
Who Next? Dis No Be Just Story… Na Reality 💔 | Pidgin Vibez 17.04.2026 2minDis no be just story…Na real life for Nigeria.From pikin wey suppose dey school but dey hustle…To graduate wey no fit find job…To pipo wey dey struggle just to survive evri day…Dis episode of Pidgin Vibez carry di raw truth wey many pipo no dey tok about.Life hard…System no dey help…Hope dey fade…But di biggest question still remain…WHO NEXT?Listen, reflect, and share your thoughts.Because dis one no be content…Na reality.
-
She Leave Am… Now She Dey Regret (Episode 3) | Pidgin Vibez 17.04.2026 1minShe leave… thinking say she dey choose beta life…But omo… peace no dey 😭Sometimes… di persin wey you leave… na di one wey you need pass.Dis episode go touch your heart 💔Watch am finish and tell me…Regret fit ever fix mistake??#PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk #fyp“She leave… thinking say she dey choose better life…But omo… peace no dey 😭Sometimes… the person wey you leave… na the one wey you need pass.This episode go touch your heart die 💔Watch am finish and tell me…Regret fit ever fix mistake??”
-
Nigeria No Spoil… Na Who Really Spoil Am? (Pidgin Vibez) 16.04.2026 2minNigeria no spoil… make nobodi deceive youBut di truth be say something don go wrong for our politics.Before before, leaders get vision…Now, na money dey control everything But wait…Na only leaders we go blame?Or we sef get hand inside dis matter? 👀For dis episode of Pidgin Vibez, we break am down:Why ideology don die for Nigeria politicsHow power turn businessWetin we sef dey do wey dey make things worseDrop your mind… no hide amMake we reason dis matter together.#PidginVibez #Nigeria #NigeriaPolitics
-
She Start Dey Change… (Episode 2) | Pidgin Vibez 16.04.2026 1minSomething don change… and Chinedu can feel it Less calls… less love… but she always dey online Omo… dis na di stage wey many relationships dey break…You don ever experience dis kind thing before?Drop your experience for comment 👇Follow Pidgin Vibez for more real Nigerian relationship stories wey dey burst brain.#PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk #fyp
-
Giant of Africa But No Light | Nigeria Power Crisis Story (Pidgin Vibez) 16.04.2026 2minDis no be just story…Na di evri day reality of millions of Nigerians No light, no business, no rest.From generator noise to ‘go solar’ advice,dis episode expose di truth behind di darkness.Pidgin Vibez, real stories wey matter.#PidginVibez #NigeriaLight #NoLightNoLife #NaijaReality
-
She Cheated Because He Was Broke… (Episode 1) | Pidgin Vibez 15.04.2026 1minOmo… dis one na pain 😭💔Chinedu love her die… but money no dey…And for Nigeria, love wit out money fit really survive?Dis story go make you think twice about relationship, struggle, and loyalty.Listen till di end and tell me…If na you… you go stay?Follow Pidgin Vibez for real-life stories, relationship drama, and deep emotional content wey dey hit home.#PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk
-
PART 2: Muslim & Christian Marriage Fit Work? 14.04.2026 1minFor Naija… once religion enta love matter… e no dey ever simple 💔Dis episode carry one Muslim babe and one Christian guy wey fall deeply in love…But when family pressure and belief clash…Na there di real test start Dis kind relationship fit survive?Watch well… then judge by yourself 👇#fyp #foryou #foryoupage #viral #trending #PidginVibez
-
Love vs Religion for Naija… Muslim & Christian Marriage Wahala 13.04.2026 1minFor Naija… love no too hard… but once religion enta… na different ball game 💔Dis episode go carry you enta di life of one Muslim babe and one Christian guy wey fall in love against all odds…Family pressure, belief wahala, real-life struggle… everything full insideDis kind relationship fit survive for Nigeria?Watch well… then decide by yourself 👇#PidginVibez #NigerianStories #LoveVsReligion #InterfaithMarriage
-
This Ending Go Break You 😭 | Episode 3 Finale 12.04.2026 1minFinal episode don land Amaka don move on… life don better…but some wounds no dey ever heal completely 💔Dis story go show you say:Not all betrayal dey come from strangersSome pain dey permanentWatch till di end…Then tell us: YOU FIT EVER TRUST AGAIN?#PidginVibez #TwistOfBlood #EmotionalEnding #NaijaStory
-
Hidden Betrayal Inside The House 😨 | Episode 2 11.04.2026 1minEpisode 2 don land Dis one no be ordinary story again…Amaka don begin see signs… but DI truth wey dey come… go shock you.Silent betrayal dey more dangerous than open enemy Watch till di end… and tell us:You fit forgive dis kind thing?#PidginVibez #SilentBetrayal #NaijaDrama #EmotionalStory
-
Arsenal Fit Carry EPL? Or Manchester City Go Spoil Am Again… 11.04.2026 1minArsenal don reach dat stage again…Wia everything dey depend on consistency…But one team no dey ever far…Manchester City 👀For dis episode of Pidgin Vibez, we break down:Arsenal title chancesCity silent comebackWhy dis season fit be different… or same heartbreakIf you love football + real Naija storytelling…Dis one na for you #PidginVibez #Arsenal #ManCity #EPL #FootballTalk #NaijaFootball #PremierLeague #FYP #TrendingNow #FootballDebate
I/E popullarizuar në
Ky podkast shfaqet edhe në listat e podkasteve të këtyre shteteve.