Naija FM 92.7 Port Harcourt

Naija FM 92.7 Port Harcourt

Port Harcourt 92.7 FM
Score 15
Global Rank #8236
Country Rank #64 Nigeria

Naija FM 92.7 na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music. The talk talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday. The music, no go be from only well known local musicians dem, but we go also dey support our upcoming brothers and sisters wey need avenue for their new music. We go play all new and old music from our local Nigerian scene, with addition of our popular African songs.

Top Songs

Other Frequency

About

Station contacts